Burna boy, vanilla

 
Falila say make her come, come She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (yeah) Falila say make her come, come She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (yeah) Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water Just because you fine like Yemoja o Ti n ba gbe si e lara ye ma sa o Now she don dey call me daddy o Love it when she's calling me Alhaji o Ki la ju ki la ri o, all over the world wo n wa me o And I no dey carry last, even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am Yeah, and I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am, yeah Falila say make her come, come She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (yeah) Falila say make her come, come She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah, my sweetie baby, carry body Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah, my sweetie baby, carry body Falila say make her come, come She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (yeah) Falila say make her come, come She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah

Enjoyed this article? Stay informed by joining our newsletter!

Comments
Joshua - Aug 23, 2022, 12:31 AM - Add Reply

Nice music

You must be logged in to post a comment.

You must be logged in to post a comment.

Related Articles
About Author